Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Letra de 'Call Waiting' de Mr Eazi - Escucha y canta en New Musica

Varios-artistas

Rancheras Inolvidables

Varios-artistas

Top Hits 1985

Varios-artistas

Top Hits 2015

Varios-artistas

00s Indie Rock

Artist profile picture

Call Waiting

Mr Eazi

Canciones

7 o'clock, wo mba yɛ
M'afr3 wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting
If I getty wing like an Eagle
I will fly to anywhere you dey
Make I be your superhero (O Yeah)
Tell me what be your pin code,
So I go open all the doors for your heart
What be the issue
'Cause I dey feel the melody, when we dey just you and me
We go dey spiritually
If you dey feel the melody, make you love me tenderly
Anyway spiritually (O lo lo)
Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
7 o'clock, wo mba yɛ
M'afr3 wo phone saa wo nfa yɛ

2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting
When I dey sick, When I sick
Girl your body be my medicine
And girl your kiss my remedy
Nobody else only you and me girl
See I go love you tire oo
You're my heart desire oo baby
You wanna love be fire oo
Love be fire oo
See I go love you tire oo
You're my heart desire oo baby
You wanna love be fire oo
Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
7 o'clock, wo mba yɛ
M'afr3 wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting
7 o'clock, wo mba yɛ
M'afr3 wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting

Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA